LRC歌词
[ilingku:0113]
[ti:]
[ar:]
[al:]
[by:天琴实验室AI生成v1.0]
[00:05.580]Suffri (Band Version)-Nneka
[00:13.950]Verse 1:
[00:16.590]Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
[00:21.960]We dey talk of resolutions, naija, naija
[00:25.650]We dey talk about revolution, oya but
[00:29.640]Tell me where solution dey because nothing dey change
[00:36.180]We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, all these lies so
[00:55.530]Chorus:
[01:02.790]Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
[01:15.660]Suffri, Suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
[01:25.950]Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
[01:33.900]Don't you tamper with my soul eh eh
[01:36.510]Verse 2:
[01:52.200]Na only d rich man still dey gain oh
[01:56.070]All d moni where I dey go oh
[01:59.370]Still u see, na only poor man dey suffer
[02:02.250]Brother and still your wish na my order, oh
[02:05.400]But nothing dey change we just dey yan
[02:09.030]We just dey spray, we just dey rake, all these lies
[02:33.360]Chorus
[02:38.250]Bridge:
[02:39.900]Suffri, Suffri with my soul oh
[02:45.960]Suffri, Suffri with my soul oh...yeh yeh yeh
[03:02.130]Chorus
[03:05.040]Verse 3:
[03:21.750]Oga fulfill my wishes to travel to distant places
[03:43.710]But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces
[03:53.130]As this life goes on, I remember all the things I have achieved
[04:00.420]The sunset, thunder and the storms show that we have truly really been deceived
[04:08.220]Na truth wen dem dey talk say na wetin your sow,
[04:11.550]Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh
[04:27.510]To see us rise we must fall, we must rejuvenate
[04:50.310]Na bottom we dey teh teh
[04:55.320]Na bottom we dey teh teh
[05:01.950]Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long
[05:18.330]Jeh o jeh jeh jeh o (X4)
[05:43.140]Chorus
文本歌词
Suffri (Band Version)-Nneka
Verse 1:
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of resolutions, naija, naija
We dey talk about revolution, oya but
Tell me where solution dey because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, all these lies so
Chorus:
Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, Suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh
Verse 2:
Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother and still your wish na my order, oh
But nothing dey change we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies
Chorus
Bridge:
Suffri, Suffri with my soul oh
Suffri, Suffri with my soul oh...yeh yeh yeh
Chorus
Verse 3:
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces
As this life goes on, I remember all the things I have achieved
The sunset, thunder and the storms show that we have truly really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin your sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh
To see us rise we must fall, we must rejuvenate
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o (X4)
Chorus