Mista Seth - Dem No Go Know
LRC歌词
[ilingku:143]
[ver:v1.0]
[ti:Dem No Go Know]
[ar:Mista Seth]
[al:My Everything (the album)]
[by:]
[offset:0]
[00:00.000]Dem No Go Know - Mista Seth
[00:05.623]Eyeh
[00:09.474]Eyeh
[00:18.998]Eyeh
[00:19.750]Papa God I feel you feel you feel you feel
[00:22.548]I dey gbadu you
[00:24.210]Papa God I feel you feel you
[00:25.857]I will never never let you go eyah
[00:28.604]Papa God I feel you feel you feel you feel
[00:31.249]I dey gbadu you
[00:33.095]Papa God I thank you
[00:34.841]Papa God I thank you thank you
[00:37.272]Look from where I came came
[00:39.209]Now come see where I dey dey
[00:41.683]People dey find 'em hard to believe
[00:43.838]Say na you be my redeemer
[00:46.434]Na me wey people think say I no go make 'em
[00:49.176]I just dey fake 'em
[00:50.401]Come see where I dey papa God
[00:52.559]Na your hand dey make 'em so
[00:55.403]You dey make me shine
[00:57.201]Dey make me shine
[00:58.080]I dey look so fly look so fly
[00:59.851]See Dey don dey love me now
[01:01.270]Dey don dey praise me now
[01:02.470]Dey don dey hear me now hear me now
[01:04.555]Everything na you
[01:06.170]Everything na you
[01:07.823]Dem no go know oh
[01:08.804]Dem no go know oh
[01:09.683]Say na you dey do 'em so
[01:12.878]Papa God I feel you feel you feel you feel
[01:15.895]I dey gbadu you
[01:17.491]Papa God I feel you feel you
[01:19.177]I will never never let you go eyah
[01:21.979]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[01:24.745]I dey gbadu you ah
[01:26.425]Papa God I thank you
[01:28.115]Papa God I thank you thank you
[01:30.032]Dai
[01:30.465]Papa mama brother sister
[01:32.785]Everybody make una come taste and see see
[01:35.672]Him love sweet pass maggie thyme curry and everything eh
[01:39.795]All the thing wey e do on the cross
[01:41.763]Na 'em make me trust am so
[01:44.251]Come give me salvation
[01:46.187]Redemption
[01:47.259]Plus everything eh
[01:48.875]Make me a teacher a preacher and richer
[01:51.299]This one na total package
[01:53.577]I dey feel am oh
[01:54.810]I dey feel am oh
[01:55.688]Thats why I just dey go
[01:57.872]Everything na him
[01:59.421]Everything na him
[02:00.875]Dem no go know oh
[02:03.156]Say na you dey do am so oh
[02:06.399]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[02:09.128]I dey gbadu you
[02:10.850]Papa God I feel you feel you
[02:12.491]I will never never let you go eyah
[02:15.337]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[02:18.028]I dey gbadu you ah
[02:19.827]Papa God I thank you
[02:21.453]Papa God I thank you thank you eh
[02:24.489]Wetin e do for me
[02:25.844]Even mouth no go fit explain eyeh
[02:28.742]Thats why I never never never ever ever ever let you go
[02:32.128]Eh
[02:33.178]I just dey shine dey goeyeh
[02:34.919]Dem no fit comprehend
[02:36.176]Dem no believe say
[02:38.807]Na you I know oh
[02:42.053]Everywhere I go
[02:43.214]Devil dey pyante pyante
[02:46.154]Everywhere I dey
[02:47.786]Blessing dey yakapyakpa
[02:51.081]Everywhere I go
[02:52.265]Devil dey pyante pyante
[02:55.523]Everywhere I dey
[02:56.691]Blessing dey yakapyakpa
[02:59.811]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[03:02.500]I dey gbadu you
[03:04.179]Papa God I feel you feel you
[03:05.851]I will never never let you go eyah
[03:08.641]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[03:11.530]I dey gbadu you ah
[03:13.188]Papa God I thank you
[03:14.798]Papa God I thank you thank you
[03:17.550]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[03:20.263]I dey gbadu you
[03:21.972]Papa God I feel you feel you
[03:23.634]I will never never let you go eyah
[03:26.475]Papa God I feel you feel you feel you feel you
[03:29.071]I dey gbadu you ah
[03:30.873]Papa God I thank you
[03:32.617]Papa God I thank you
[03:34.451]Ehh
[03:38.377]Ehhh
[03:43.100]Ehh
[03:52.165]Ehhh
文本歌词
Dem No Go Know - Mista Seth
Eyeh
Eyeh
Eyeh
Papa God I feel you feel you feel you feel
I dey gbadu you
Papa God I feel you feel you
I will never never let you go eyah
Papa God I feel you feel you feel you feel
I dey gbadu you
Papa God I thank you
Papa God I thank you thank you
Look from where I came came
Now come see where I dey dey
People dey find 'em hard to believe
Say na you be my redeemer
Na me wey people think say I no go make 'em
I just dey fake 'em
Come see where I dey papa God
Na your hand dey make 'em so
You dey make me shine
Dey make me shine
I dey look so fly look so fly
See Dey don dey love me now
Dey don dey praise me now
Dey don dey hear me now hear me now
Everything na you
Everything na you
Dem no go know oh
Dem no go know oh
Say na you dey do 'em so
Papa God I feel you feel you feel you feel
I dey gbadu you
Papa God I feel you feel you
I will never never let you go eyah
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you ah
Papa God I thank you
Papa God I thank you thank you
Dai
Papa mama brother sister
Everybody make una come taste and see see
Him love sweet pass maggie thyme curry and everything eh
All the thing wey e do on the cross
Na 'em make me trust am so
Come give me salvation
Redemption
Plus everything eh
Make me a teacher a preacher and richer
This one na total package
I dey feel am oh
I dey feel am oh
Thats why I just dey go
Everything na him
Everything na him
Dem no go know oh
Say na you dey do am so oh
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you
Papa God I feel you feel you
I will never never let you go eyah
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you ah
Papa God I thank you
Papa God I thank you thank you eh
Wetin e do for me
Even mouth no go fit explain eyeh
Thats why I never never never ever ever ever let you go
Eh
I just dey shine dey goeyeh
Dem no fit comprehend
Dem no believe say
Na you I know oh
Everywhere I go
Devil dey pyante pyante
Everywhere I dey
Blessing dey yakapyakpa
Everywhere I go
Devil dey pyante pyante
Everywhere I dey
Blessing dey yakapyakpa
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you
Papa God I feel you feel you
I will never never let you go eyah
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you ah
Papa God I thank you
Papa God I thank you thank you
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you
Papa God I feel you feel you
I will never never let you go eyah
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you ah
Papa God I thank you
Papa God I thank you
Ehh
Ehhh
Ehh
Ehhh